lord veejay - po po lyrics
denge po po
(denge denge)
ge ge po po
no be me talk say make dem do am
but every little dream dem want to k!ll am (ahh ye)
just the other day for yaba
the thing wey my eyes see i no fit talk am (ye)
who no know no go know
so make you just dey do your thing jeje lowkey
and at the same time
me i want to live to tell my son the story
say i dey hustle everyday
come rain comе shine for my mula (i no sleep)
and i dey pray to you
baba loke lokе
save me from enemies wey go just dey
ge ge ge ge ge (dem go just dey)
po po po po po (dem go just dey)
ge ge ge ge ge (dem go just dey)
po po po po po
ge ge ge ge ge (dem go just dey)
po po po po po (ehn)
ge ge ge ge ge (dem go just dey)
po po po po po
omoge wa make i hold you tight
this matter don make my bp rise
na different plans i been get tonight o
but you my shawty you go cool me down
if not for you girl i’ll go ‘bang bang’
up in lagos with my gang gang
cos out in the streets they just dey bang bang
so i dey pray save us from enemies wey go just dey
ge ge ge ge ge (dem go just dey)
po po po po po (dem go just dey)
ge ge ge ge ge (dem go just dey)
po po po po po
ge ge ge ge ge (dem go just dey)
po po po po po (ehn)
ge ge ge ge ge (dem go just dey)
po po po po po
sometimes i be thinking why me
why be say na me dem born for these streets
i realize baba god no dey cheat
but all i wanna do is just breathe
oh mama mama
Random Lyrics
- fredrik domaas - selskapssyk lyrics
- buy xanax online - buy xanax 2mg online lyrics
- ian sweet - show me how you disappear lyrics
- psy 4 de la rime - on reste là lyrics
- $ubjectz - eyes can bleed lyrics
- гречка (grechka) - unreleased lyrics
- hallowed - i don't wanna wear a mask no more lyrics
- koen [pol] - hard work lyrics
- plenty (jpn) - パンク (panku) lyrics
- compile - illusive lyrics