lordeyang, damo k - forgive me lyrics
[intro: lordeyang, damo k]
mmmm
oo+ooo
yeyeyeye yeah (oo+oo+oo+oo)
lololo orlo
ooo+ooo
yeah+ah yeah+ah ah
i
[chorus: lordeyang]
mhmm+mhmm eh
family forgive me o
you been love me before but now you do not anymore make you forgive me oh
see i don leave road wey una show me i no willingly o
you been love me before but now you do not anymore make you
say, ai
[verse 1: lordeyang]
me na learner, me na a woe betide you
if you do me funny i go michael tyson
’cause time when i shine, i nor go shiney likely
my jiggy no be joke, i’m heat and cold
whiney me, whiney me, ah!
i love who show me love and music and love
no whiney me
whiney me
[post+chorus]
i’m in my comfort zone
shey na god protect my soul?
if i call you and i fall
shey na god protect my soul?
holy ghost come and take control
of my body oh, and my soul
when i dey move i no get control
when i dey move i no get control
[verse 2: damo k]
ee+yo+oh+oh ah!
family, forgive me
if you love me before but now you do not anymore, make you forgive me
i never dey for comfort zone
for the journey, make i no miss road
if you love me before but now you do not anymore, forgive me
human beings are not perfect, you know
a lot of things was said in your absence, you know
and i thank god i’m still present, you know
had to do what i had to do
i dey face challenges too
my girl wan buy inches too
no be say i reason you
still on still i still got you
(still on still i still got you)
[chorus: lordeyang]
i’m in my comfort zone
shey na god protect my soul?
if i call you and i fall
shey na god protect my soul?
holy ghost come and take control
of my body oh, and my soul
when i dey move i no get control
when i dey move i no get control
[outro: lordeyang, damo k]
(ayyyyyy, family, forgive me…)
baby oh (…say if you love me but now you do not anymore)
baby, that’s cool+ooh+ah
ikenga, ikenga, ikenga+ah+ah ahh+ah+ah+ah+ah
(ah)
Random Lyrics
- ريما يوسف - ashtakou li wajhika - أشتاق لوجهك - rima yussef lyrics
- yunes lagrintaa - joker lyrics
- kemo no - please run lyrics
- todd barriage - back in black (emo version) lyrics
- tommy tombstone - ottiski lyrics
- renis gjoka - një hap përpara (rikthimi) lyrics
- snežana đurišić - posteljo bela, posteljo lyrics
- chriles - all for us lyrics
- ftl moura - lego lyrics
- marttein - dos perrxs lyrics