lordmoon - no strength lyrics
mad boy
oh na na na
mhmm raven baby
i for be your romeo
but i no like sheep
my belle still dey turn me as i old like this
too many reasons make you hold your peace
e dey pain me you dey leave
i no dey ever think say i dey use you catch feels
yes i no vulnerable, yes i never ready
i still dey try to understand my feelings
you still dey find wetin i no fit give
give me no choice but you say make i pick
pick option a, or you pick option b
my eyes still dey, e still dey option leave
cos’ i for love you but i no get strength
and i for hold you but i no wear shirt
i’m protective of my mental health
no fit start something wey be like e go end
i for love you but i no get strength
baby no be your fault
i say na from my end
cos’ i’m broken and i no won share
all the pain and the tears i dey fight everyday
girl i know
you’re the one that makes me smile
and i no go fit deny lady
be mine baby
oh no
you dey cure my heart and soul
shawty whine am and go low maybe
go low woah
you’re my choco milo oh
you dey whine you dey bobo me oh
cos of sey i no follow you go
this your love e dey k!ll me oh no no
girlie wey dey handle me oh
whine am for me so funmi oh
you dey make a man soji oh
you still dey find wetin i no fit give
give me no choice but you say make i pick
pick option a, or you pick option b
my eyes still dey, e still dey option leave
cos’ i for love you but i no get strength
and i for hold you but i no wear shirt
i’m protective of my mental health
no fit start something wey be like e go end
i for love you but i no get strength
baby no be your fault
i say na from my end
cos’ i’m broken and i no won share
all the pain and the tears i dey fight everyday
cos’ i for love you but i no get strength
and i for hold you but i no wear shirt
i’m protective of my mental health
no fit start something wey be like e go end
i for love you but i no get strength
baby no be your fault
i say na from my end
cos’ i’m broken and i no won share
all the pain and the tears i dey fight everyday
k!lling me oh no no
do me something oh no oh
you do me congi oh oh no no
oh na na na
eh
oh raven na na na
oh na na na
Random Lyrics
- esteza - vistos lyrics
- мегамозг (megamozg) - прятки (pryatki) lyrics
- m waves - shine lyrics
- maggie wuollet - get back to the bass line lyrics
- cassandra steen & ne-yo - never knew i needed lyrics
- evan wheel - lucky lyrics
- параноики (paranoiki) - самса (samsa) lyrics
- gracia soberana música - al tu rostro ver lyrics
- kunteynir - пьян (drunk) lyrics
- jinmenusagi - goat - remix lyrics