
m and k - first girl set my heart on fire lyrics
first girl set my heart on fire
[verse 1:]
wetin you want from me? after wetin you do to me
make you nor say any word me i beg you with god
i nor dey in the mood to hear any story from you
you do am deliberately you love am suddenly
[pre+chorus:]
wetin women see these days
for their mind them wan play game
women feel they can’t be trap
men just feel that na fact
[chorus:]
(first girl set my heart on fire)
when i nor expert am
(first girl set my heart on fire)
second girl don cool am
[verse 2:]
you think say you too smart i caught you rocking my best man
you forgot i’m good in maths when you know me and mark
your two phones con dey switch off during time when i dey off
na where you dey since then i hear the gist from eden
repeat [pre+chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
the wey you behave dey so childish
i just gat to vanish
you purposely do that rubbish
so e don finish
repeat [chorus(×2):] to fade
Random Lyrics
- kehlani - bad news lyrics
- mullenial - tellin lies lyrics
- ollie joseph, drewmat - madrid lyrics
- moose - awoof lyrics
- crvddyrell - part iii lyrics
- alega - new york lyrics
- ill mike - não sei não lyrics
- god equals genocide - backtrack home lyrics
- in the hi-hats (ithh) - oh no! lyrics
- flo grell - nowhere lyrics