azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

macjreyz - crooze lyrics

Loading...

i dey catch cruise i dey alright
roll my j and i catch flight
dey my dey and i no mind
this kind feeling say e sweet die
chaiii

so i kiss on my j
to light up my day
as a jigga don wake
e be time to dey bake

i get many things for mind to offload
many many things i can not control
e dey burn inside like say na petrol
i seen a lot on the internet o but i no
fii vex o

oga dealer man gimme weytin go heal a man
country go hard but yunno we go harder than
adamant for the paper we are adamant
taking over just so you know we are dominant

tiny eyes e no mean e no dey see road
opolo eyes no mean say you dey see road
e still dey sup vice versa
na truth be the matter
4 the ground wey we gather
high like we climb ladder
i dey catch cruise i dey alright
roll my j and i catch flight
dey my dey and i no mind
this kind feeling say e sweet die
chaiii

so i kiss on my j
to light up my day
as a jigga don wake
e be time to dey bake

one shot of p+rnstar martini
no abi two three
jeki ojumi leri
i see a lot of omo shekpeteri
wey my sha make i sharply crush am
pour am for the backwoods
or inside rizzla
make e gbemi de be
make i sharply feel am
oju eje if i catch caesar
i go cease am

i’m in love with this claro
i’m in love with the body
when i light up in my room
e dey make me dey gbe bodi
coz yunno we love strain
that is brand new
make we feel am for body
i dey catch cruise i dey alright
roll my j and i catch flight
dey my dey and i no mind
this kind feeling say e sweet die
chaiii

so i kiss on my j
to light up my day
as a jigga don wake
e be time to dey bake



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...