magnito - beat around the bush lyrics
dangerous dangerous dangerous
(chorus)+portable
oko jabele kaluku lomi se tire
won gbadun re won gbadun re won ji soro
carol wa parol
won fe mo parol
kobi lo kokobilo
drip change yahoo common change yahoo
carol wa parol common change yahoo
kobi lo kokobilo
habadodo (fresh out!)
(verse one)
na na na person wey no get money dey bush around the bush (life)
see dem, dey beat around the bush (ew)
where dem dey beat around the bush (d+mn)
okay,send aza dem go beat around the bush (life)
puff puff pass na so dey spit around the cooch
hе join cult so dem beat am around the bush
if hе spend better money on you please allow him smooch (fresh out)
i dey promote myself please allow me push (ew)
been doin this for long and i never near person (chii)
no tattoo see, i never near person
i don suffer sotey i don learn lesson (life)
now i rap in french, hmm, ceva bein merci (habadodo)
don’t wait for no one to take it from you if it mean to you
na fear dey do all of dem no make the thing do you
na me be the petition wey dark man dey take sue you
if you wish me well, i wish the same to you( fresh out!)
put money for gtb and comot am for palmpay
if you spoil for you na den you go know say arms dem
if you fight with babalawo, you go know say charms dey (d+mn!)
i no dey talk too much but i know say fans dey (fresh out!)
chorus+ (portable)
oko jabele kaluku lomi se tire
won gbadun re won gbadun re won ji soro
carol wa parol
won fe mo parol
kobi lo kokobilo
drip change yahoo common change yahoo
carol wa parol common change yahoo
kobi lo kokobilo
bilo kokobilo
verse two+ (magnito)
too much fire now dey can’t cool it
she wear skin tight dey can’t pull it
song too dope now dey sample it
ekweh! sample it aside dem go swam dey close
when dey see dem dey denge pose
brotherly!, who won oppose
if i hit, i dey give dem their dose
(outro)
na person wey no get money dey bush around the bush
where dem dey beat around the bush okay
see see dem dey beat around the bush, dem dey beat around the bush
send aza dem go beat around the bush
na na na person wey no get money dey bush around the bush
who dem be beat around the bush, beat around the bush
see their head beat around the bush
send aza dem go beat around the bush
dead beat
malayaki
dangerous dangerous dangerous
Random Lyrics
- j-kott - bangkott lyrics
- barnes & barnes - lovely in loveland lyrics
- ella hooper - growing up is hard to do lyrics
- ruchnayatma - rapstar (bonus) lyrics
- justine calucin - heaven knows lyrics
- the tamlins - love divine lyrics
- rapido - letztes jbb / 4tel-finale #2b lyrics
- kim pureum - 불씨 (ember) lyrics
- carlos lópez buchardo - petite ynga lyrics
- kamo le 7 - bulldozer & l'olivier lyrics