majorboi - tinubu lyrics
i no be tinubu pikin e no be mistake
me steady hustling people dey earn
who be that wey dey twart make i jenet
oya palanga misi ami sioo
i no be tinubu pikin e no be mistake
me steady hustling people dey earn
who be that wey dey twart make i jenet
oya palanga misi ami sioo
oya gimme kolanut
make i chop
make i reason
ggbedu wey me bring
e go make yu want dey reason
gimme colanut make i chop
make i reason
ggbedu wey me bring
e go make yu want dey reason
oya make we hustle
later we go manya
oya make we hustle
jeje we go manya
oya make we hustle
later we go manya
oya make we hustle
jeje we go manya
verse
small man turn e bigi man yes ke
hustle go beta
no mean say make i go sleep
no be every body
wake up to be obo
even obo been hustle to be davido
na why i no look say
dem been talk say
na why i dey move front
for my payday
cos every hustle
wey yu hustle must to get pay
cos my music na
my business i no send yu
i no be tinubu pikin e no be mistake
me steady hustling people dey earn
who be that wey dey twart make i jenet
oya palanga misi ami sioo
i no be tinubu pikin e no be mistake
me steady hustling people dey earn
who be that wey dey twart make i jenet
oya palanga misi ami sioo
oya gimme kolanut
make i chop
make i reason
ggbedu wey me bring
e go make yu want dey reason
gimme colanut make i chop
make i reason
ggbedu wey me bring
e go make yu want dey reason
oya make we hustle
later we go manya
oya make we hustle
jeje we go manya
oya make we hustle
later we go manya
oya make we hustle
jeje we go manya
verse 2
with my music i move mountain
i go build from the scratch
am the new ayo
the gbedu weh me bring
yu go need think am
i no want dey sing
like say i be newcomer
my first prayer na say make i no go dissapoint
leave matter for matias i dey go find result
after all said something must be done
i go build from the scratch
am the new ayo
oya gimme kolanut
make i chop
make i reason
ggbedu wey me bring
e go make yu want dey reason
gimme colanut make i chop
make i reason
ggbedu wey me bring
e go make yu want dey reason
oya make we hustle
later we go manya
oya make we hustle
jeje we go manya
oya make we hustle
later we go manya
oya make we hustle
jeje we go manya
Random Lyrics
- unge ferrari - ultra blå lyrics
- killola - dr. rock (bonus rock track) lyrics
- cazlab - border lyrics
- rochdi - une ombre dans la ville lyrics
- su ha bu wa - clementine peels (there and back again) lyrics
- steve earle - the kind lyrics
- oliver koletzki - these habits lyrics
- bush - dangerous love lyrics
- juice wrld - and go lyrics
- timo maas - first day (general midi remix) lyrics