marbelsog - hakuna matata lyrics
intro
hakuna matata o
everything go dey fine
hakuna matata o
everything go dey okay
hakuna matata o
everything go dey fine
hakuna matata o
everything go dey fine
verse
mommy make you no worry o
everything go dey fine
daddy make you no worry o
everything go dey okay
brother,sister make una no worry o
everything go dey alright
because i’m working everyday and night
just to make the paper
pre chorus
working day and night
for this hustle wey i dey
cuz i promise mommy
say i go com back bigger
oluwa me don tee for this game
baba biko bless me one day,make i dey fine
down from ai to lagos state
alright now the boy dey anambara dey hustle
many people call me waka waka
but i believe say one day
the waka go turn good thing
chorus
hakuna matata o
everything go dey fine
hakuna matata o
everything go dey okay
hakuna matata o
everything go dey alright
hakuna matata o
everything go dey fine
verse
you tell me before say nah person
you tell me say nah you dey do am by yourself
abi you dey craz,wetin consign me an dem
oga.., as i dey tell you so
send me the code,put my client number now
back!, text!, send me my money immediately effect
my 300 dollar make e no comot o, make e no short o
na six hundred dollar una comot for there o
make e no short at all!
u dey..god go punish,u don chop my money
you dey cra..ah..ah know person wey u and am do business
wetin you tell me say nah you dey do am, you dey craz
you no tell me say na you dey do am, you dey mad
if you tell me say na another person,i go give you
abi there swear for you, you dey mad
bridge
mommy make you no worry o
everything go dey fine
daddy make you no worry o
everything go dey okay
brother,sister make una no worry o
everything go dey alright
because i’m working everyday and night
just to make the paper
pre chorus
working day and night
for this hustle wey i dey
cuz i promise mommy
say i go com back bigger
oluwa me don tee for this game
baba biko bless me one day,make i dey fine
down from ai to lagos state
alright now the boy dey anambara dey hustle
many people call me waka waka
but i believe say one day
the waka go turn good thing
chorus
hakuna matata o
everything go dey fine
hakuna matata o
everything go dey okay
hakuna matata o
everything go dey alright
hakuna matata o
everything go dey fine
outro
hakuna matata o
everything go dey fine
hakuna matata o
everything go dey okay
hakuna matata o
everything go dey alright
hakuna matata o
everything go dey fine
Random Lyrics
- dlyan - supply chain lyrics
- 52flvtt - marilyn monroe lyrics
- bryant oden - the (not exactly) nursery rhyme song lyrics
- vinyl baby - tremble lyrics
- the true wankers - coulditbe lyrics
- anama - dame of red lyrics
- mellina tey - all 4 you lyrics
- lil pent - eyelids lyrics
- overpass - beautiful lyrics
- beyoncé - video phone (my digital enemy dub remix) lyrics