
marvie kings - chizuru m lyrics
[hook 1]
every man know say
a better god no dey
wey fit move a man from zero to hero
but if e dey, me i no want meet am
[hook 2]
and every god know say
no man fit serve two
as i don carry my life put for jehova hand oh
chai! e don finish kpọmkwem
[verse 1]
from generation to generation
even my generation will make this confession:
baba god, nah the only god we know
na the only god we hold
silver and gold is his
riches untold, he gives
ebube dike ehhhh, ekwueme muo o
jеhovah, jehovah overdo
[versе 2]
when we call, he still answers
when we fall, he still picks us
ana m akpọ ya, akpọ ọ zaa eh
ihe na+adịghị ekwe omume, ka ọ na+eme
he don show for my matter
he don prove say nah him be oga
ebube dike ehhhh, ekwueme muo o
jehovah, jehovah overdo
[chant]
tah dah dah dah dah
tah dah dah dah dah
tah dah dah dah dah
tah dah dah dah dah
tah dah dah dah dah
tah dah dah dah dah
tah dah dah dah dah
tah dah dah dah dah
[bridge]
he’s enough, he’s enough for me
he’s enough, he’s enough for me
chizuru m o! (chizuru m o, chizuru m o, chizuru m o)
chizuru m o! (chizuru m o, chizuru m o, chizuru m o)
Random Lyrics
- ghizela rowe - mary gilmore - good night lyrics
- hava & dardan - gib uns niemals auf lyrics
- a.r. rahman, sunidhi chauhan & amitabh bhattacharya - tamancha lyrics
- darkvly - strathmore lyrics
- space opera - my telephone artist (has come and gone) lyrics
- 2wink - twin wedding vows lyrics
- moongates guardian - mordor lyrics
- santonio79 - 4 deep lyrics
- jackthepogchamp68 - stolas vs horrid henry lyrics
- malefice13mafia - detraque 13 lyrics