matrix dviper - e don tey lyrics
(viper)
(ọ dun mí gan)
(ọ dun mí)
(ọ dun mí gan)
(ọ dun mí)
(a lo dun mí gan)
(ọ dun mí o)
(ọ dun mí se)
(ọ dun mí se)
(i done tire make i no lie)
(bad man don’t even feel nice)
(i no wan do again but i still try)
(everyday i pray make we dey alright)
rest in peace, i ain’t been the same
can’t finish the food on my plate
been a while since i’ve felt this pain
only these lyrics can explain
where did you go to?
you weren’t here when you were supposed to
you not my friend please i just know you
don’t care if wе went to the same old school
buh mi na carе, mi na fi control you
do wetin you like, i no fi to hold you
wetin dey my mind, na hin i go show you
no go later cry ’cause me i told you
i play dumb but trust me i know
i act like i keep my eyes closed
everyone’s walking on a tight rope
pray you don’t fall in the cyclone
i’ma speed right on the boulevard
i’ma speed right on the boulevard
make the engine sound like an elephant
make the engine sound like vroom
i’ma speed right on the boulevard
i’ma speed right on the boulevard
make the engine sound like an elephant
like an elephant
e don tey, e don tey
e don tey, e don tey
wey i feel this kind pain
no, no, no, oou ye
e don tey, e don tey
e don tey, e don tey
wey i feel this kind pain
no, no, no, oou ye
see me, see wahala
i go start to kana
cuz you no follow me talk when i hustle, rara
now you wan follow me talk cuz i geti rabba
if you don’t get the f+ck you go see wahala
make i calm down before dem vex me
make i calm down like my boy remy
i dey shenk dem same way dem shenk me
old friends filled with so much envy
relationship turn breakfast
economy done dey hard
bad as e bad, make prayer
make prayer
ani se tele tele, o ni koshi fi mí silẹ
ọ ti pẹ ti mo ti rí e, ọ ti pẹ ti mo ti ki e
mo fe nawo but ko si nibẹ, mo fe nawo kilo ṣẹlẹ?
ọ ni “my feelings no dey there”
mi lè sunkún, ọ ni pele
mo ti de, ibilẹ
i’ma speed right on the boulevard
i’ma speed right on the boulevard
make the engine sound like an elephant
make the engine sound like vroom
i’ma speed right on the boulevard
i’ma speed right on the boulevard
make the engine sound like an elephant
like an elephant
e don tey, e don tey
e don tey, e don tey
wey i feel this kind pain
no, no, no, oou ye
e don tey, e don tey
e don tey, e don tey
wey i feel this kind pain
no, no, no, oou ye
Random Lyrics
- kelly paige - baggage lyrics
- blockbaby (ua) - казала (kazala) lyrics
- rancore - l'acqua del tevere lyrics
- phosphorescent - corpus christi bay lyrics
- nickimusic - shutcho lyrics
- owen (fr) - rap cinéma lyrics
- ray raiden - heartbroken lyrics
- bladee - dont wanna hang out lyrics
- rouri404 - skin lyrics
- rebecca hurn - waves lyrics