![azlyrics.biz](https://azlyrics.biz/assets/logo.png)
matthew olugbemi - who born you lyrics
verse:
(s)tory, (s)tory o
i wan tell una(s)tory,
all: (s)tory, (s)tory
open your ears, make you listen well well
all: (s)tory,(s)tory,
(s)tory, (s)tory o
i wan tell una (s)tory,
all: (s)tory, (s)tory
open your eyes, make you shine am well well
all: (s)tory, (s)tory,
if lion born
all: na lion he go born
if a rhino born
all: na rhino he go born
if southy born
all: na southy he go born
if naija born
all: na naija he go born
chorus:
tell who born you, when you get born again
all: baba god, nkulunkulu
who born you, when you are born of the spirit
all: baba god, nkulunkulu
who born you, when you are living by the word god
all: baba god, nkulunkulu
who born you
all: baba god, nkulunkulu
verse 2:
britiko born britiko
italo born italo
latino born latino
yankee born yankee
since i don born again
i no be the same /2x
i no dey sick
all: no way
i no fit sick
all: no way
i no dey fail
all: no way
i no fit fail
all: no way
i no dey fear
all: no way
i no fit fear
all: no way
i no dey poor
all: no way
i no fit poor
all: no way
{repeat chorus}
bridge:
i’m a child of the king
i’m winning all the time
i’m a child of the king
i’m a born champion
Random Lyrics
- willie nelson - old timer lyrics
- 仮面ライダー十年祭 - 落ちこぼれの歌 lyrics
- alkpote - j'arrive à pique lyrics
- 2 chainz - riverdale rd lyrics
- wire - an alibi lyrics
- kawindra - cemburu lyrics
- lorde - hard feelings / loveless lyrics
- que nota - quiero hacerte el amor lyrics
- 仮面ライダー十年祭 - no.1 ヒーローズ lyrics
- jetfire - india lyrics