
mavo. a - the time wey me need you lyrics
the time wey me need you
[verse 1:]
you left me many years ago
wey me nor understand oh
you say na no let go
till death take one of us go
me i swear me con dey wonder
relationship scatter
[pre+chorus:]
me surprise to see you
unexpectedly
show up from nowhere
all these while me nor gree see you
and you sef dey aware
this issue kind of dey so weird
[chorus:]
the time wey me need you
(thе time wey me need you)
ninе you changed to chameleon
you sef nor con send me
the time wey me need you
(the time wey me need you)
nine you turn your back on me
all na part of lessons
[verse 2:]
honestly e don too late now
for you to dey tell me say
make we just work things out
as for me e nor dey safe
me i nor go accept you back
no sp+ce for you again
repeat [pre+chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
you came with options
if nor for direction
me for see frustration
burn explanations
repeat [chorus:] till fade
Random Lyrics
- eric lavién - sweet desires lyrics
- philémon cimon - je regarde la mer - écrite à 20 ans lyrics
- jvla - cash, please lyrics
- erika isac & m.g.l. - lumea toată lyrics
- kashpill - n0 security lyrics
- acoustc - маленьки капельки (small drips) lyrics
- l0rna & rico rosa - opus dei* lyrics
- 1of1 - clover lyrics
- 德永英明 (hideaki tokunaga) - 輝きながら… (kagayakinagara...) lyrics
- feng - pick ur self up lyrics