mavo. a - us lyrics
mavo. a
us
[verse 1:]
most of the time when we go out
we always hold each other hands
we always look each other eyes
like we dey walk on top of ice
our doings don dey high
as people just dey stare at us
even some just dey smile at us
love don cause wahala
(love don cause wahala)
maybe or not them they wonder
love don cause wahala
(love don cause wahala)
see love just cause wahala ooh
(love don cause wahala)
our love cause wahala
maybe e fit just be say them
just dey imagine between them
if them fit just be like us
make we nor think like that because
future fit be another talk
[chorus:]
as we dey quarrel between us
make e stay within us
as we dey quarrel between us
make e stay within us
[verse 2:]
so soon you don forget that time
last two year during valentine
cruising as if say no more time
catala boost that very night
even with mike and god’s time
love each other well we have to
no matter what we must settle
hope you still remember
(hope you still remember)
when that your friend bring friends wey bad
hope you still remember
(hope you still remember)
i hope you sef remember ooh
(hope you still remember)
thank god you still remember
make you think well for last party
when one of those girls slap betty
all na part of jealousy
despite all that we dey here still
make we build this love well for real
repeat [chorus:]
[interlude:]
we need to learn to sort issues
wipe your tears with those tissues
individual try stop moaning
communicate when in need
repeat [chorus:] till fade
Random Lyrics
- dom k. diogo - wrecked lyrics
- will wood - you liked this (okay, computer!) lyrics
- sugababes - flatline lyrics
- nessa barrett - out of our reach lyrics
- kamanugue - letsgoooo lyrics
- nikann_ - run lyrics
- eva boto - u kamen i vodu lyrics
- eli preiss - 003/008 lyrics
- тайви (tayvi) - девочка с картинки lyrics
- челси (chelsea) (ru) - лети (fly) lyrics