may d - ile ijo lyrics
ni ile ijo
may d ti gbe
as a sure boy, i go dey
tun gban gban 5x
ni ile ijo
and as a sweet girl, she go dey
tin ko ko 3x
ni ile ijo
mami where you dey
this one no be play
today na today
u go dey feel my craze
omo, like play like play
we don dey feel irie
so make you no vacate (chai!)
make we gyrate oh (tin ge ge 5x)
make we celebrate oh (se jeje 5x)
we don dey elevate oh
oluwa ti pese
iya, mi o je gbese
mo di big boy, mo na wo
allah ba mi sa won ta
as a sure boy, i go dey
tun gban gban 5x
ni ile ijo
and as a sweet girl, she go dey
tin ko ko 3x
ni ile ijo
we go dey go all the way way
ni ile ijo
omo wetin u say say?
ni ile ijo
ah! ah! shawty wa ba mi jo
don’t stop till i say ‘o ti to’
i’m digging the ring on your belly
you rock out with me omo mummy
how far ma now? se jeje
would you like to tin ge ge?
tin ge ge se je je oluwa ti pese
iya mi o je gbese
mo di big boy, mo na wo
allah ba mi sa won ta
as a sure boy, i go dey
tun gban gban 5x
ni ile ijo
and as a sweet girl, she go dey
tin ko ko 3x
ni ile ijo
we go dey go all the way way
ni ile ijo
omo wetin u say say
ni ile ijo
shawty wind ya waist
make your twist
all the sugar and spice wey you are get
mr. may d no regret the way you’re dancing to the beat
as a sure boy, i go dey
tun gban gban 5x
ni ile ijo
and as a sweet girl, she go dey
tin ko ko 3x
ni ile ijo
we go dey go all the way way
ni ile ijo
omo wetin u say say
ni ile ijo
ni ile ijo
may d ti gbe de
sir may d ti gbe de
as a sure boy
Random Lyrics
- cage - you were the s*** (in high school) lyrics
- kila kali & ou2s - cogito ergo sum lyrics
- hard to be human being - shattered lyrics
- newsies original broadway cast - the bottom line (reprise) lyrics
- something's cursed - consequences (into my lungs) lyrics
- phases cachées - globetrottoirs lyrics
- marcello gugu - ipiranga lyrics
- sierra kidd - vintage lyrics
- tina turner - sugar, sugar lyrics
- hukos & cira - supeł lyrics