azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mdhazz – abebi lyrics

Loading...

it’s beatout beat
baby girl your body too set
e pass one for lekki express
omo she be goddess o
girl i love you for real
never ever can i use you play
no be pretense o

and if na see my mummy abebi tell her say
me i don follow kele go
and if you see my baby onyeoma tell her say
i don follow kele go o

and me i no de dey with kind of girl wey go reason me less o
she de give mе respect o
and i de hold hеr defence o
me i no de dey with kind of girls wey go reason me less o
she de show me respect o
and i de take care her defense o

omo losan omo lodun bayi
omo lasan omo lopo bayi omo lopo bayi

and if na see my mummy abebi tell her say
me i don follow kele go
and if you see my baby onyeoma tell her say
i don follow kele go o

make me wonder for a long why i never sing love song o
na cause i no get ooo
my heart was cold ooo
and all the girlie wey de come around de like to dey play games o
but me as og o i jus poo dem ooo

and me i no de dey with kind of girls wey go reason me less o
she de give me respect o
and i de hold her defence o
me i no de dey with kind of girls wey go reason me less o
she de show me respect o
and i de take care her defense o

and if na see my mummy adunni tell her say
me i don follow kele go
and if you see my baby onyeoma tell her say
i don follow kele go o



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...