azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mdhazz – oluwa so mi lyrics

Loading...

beatout
hmmnn
mdhazz oo trip

jo oluwa so mi
for this journey o
oluwa so mi
make i no hit head for pole
oluwa so mi
as i de speed i de pray
oluwa so mi eeh eh
oluwa so mi ee ee e

some go hate persin o but dem no get reason
and to like persin hard but to hate am easy
eda mi gbemileke o ori mi somi
jo oluwa so mi ee ee eeh eeh
ki oluwa so mi ice my heineken
oluwa jowo rise me make i never fall
anytime they come check me make them find me jigi
anything i want i go use my mouth to talk
give me that big fat money wey osi sef no go fit finish
money in good health naso e go be
some call am ritual na you go salaye o
eni ti olorun nfe kode se farawe o
hussle wan k!ll me sometimes mehn i almost fade away
jah light me up micheal faraday
from monday to monday anywhere tin ba nlo ninu aye eh!
jo oluwa so mi
for this journey o
oluwa so mi
make i no hit head for pole
oluwa so mi
as i de speed i de pray
oluwa so mi eeh eh
oluwa so mi ee ee e

(richboi trip)
baba god for me
oluwa sho mi
over here na red eye, till i see money
vpn active
so you can’t trace me
always looking at my screen till my eyes can’t see

when e enter massive
wetin eye don see
black and white gle
all my guys c+cky
stop this stop that, make i live my life
talk this talk that, womara get size
when she check am, she confirm am
say the money plenty aje
i no come here to play
i de speed i de pray
make e too sure for me
aje
i know life is a race
and i set my own pace
zero competition
aje
as i sight am
i go tap am
sele they can’t catch me otilo gone
oluwa so mi you know the matter o
on a c+cky level taking level movement level
two four seven gidigba we stand firm
oluwa so us touch and shocking voltage hundred
lifestyle



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...