
mega-boy - blessings lyrics
blessings lyrics by mega+boy
chorus:
blessings blessings blessings
and no more stressing
blessings blessings blessings
and your mercies
blessings blessings blessings
and no more stressing
blessings blessings blessings
verse one:
thank god for the pain we faced
and all the major lessons
wey make man fit dey today
looking back from the time
wey we no fit to feed eh family
and now eh all my blessings
rain on me rain on me
make dey water cool my head (my head)
oil flow mehn eh reach my leg
stand tall i dey ball count eh all blessings
chorus:
blessings blessings blessings
and more no stressing
blessings blessings blessings
and your mercies
blessings blessings blessings
and no more stressing
blessings blessings blessings
verse two:
it all about eh god life eh no be regular things
i say my life no be child’s omo nah biggerman things
and i dey tell you something
wey don come make me turn king
all praise to jah for your blessings and your mercies
standing tall fighting all no fit fall no dey form make dem talk oh
all of the things wey cause eh man that pain
don dey make eh my eyes sustain
omo nah blessings
chorus:
blessings blessings blessings
and more no stressing
blessings blessings blessings
and your mercies
blessings blessings blessings
and no more stressing
blessings blessings blessings
Random Lyrics
- iwentplatinum - all eyes lyrics
- human tetris - letter lyrics
- eminem - the real slim shady (director's cut) lyrics
- rakuskouhorsko - cítiš sa konečne safe? lyrics
- jethro tull - wond'ring again (1970 master mix) lyrics
- 1of1 & kate kim - one day - dia version lyrics
- the killers & bruce springsteen - badlands (live) lyrics
- trendsetters limited - lollipops and roses lyrics
- jandro (ve) - tu canción lyrics
- macka morfiss - i just wanna be normal like you lyrics