
mega-boy - igwe lyrics
verse 1:
back in the days when dem see me dem dey tell me say me i no know
but looking right now dem dey see am dem dey feel am say me i don blow
and no be craze wey i craze when i no dey sleep for night every day i hustle
and now dem girls dey play my song dem dey play am for dey club eh dey hot eh bubble
chorus:
dem dey call me igwe
when i tell step into the club
i dey give dem omo high tension
dem dey call me eze
omo me i be dey king
when i step in with my own version
verse 2:
say!
odogwu you be dey real og
getti vibe anytime you come through
and me i know you
you getti money getti cash getti lambo me i humble
baby if you fumble
you go see say me i get craze
when my men come through
so make you humble
‘cause me i dey dey game getti fame everybody know my name
verse 3:
my ten toes pon dey ground
omo me i hustle from dey days no be now
so when you see me come around
no dey carry that face when you see me no dey frown
joyous be dey sound when i drop nah banger classic be dey man
eh don tay no be now
i be like my og king kong be dey man
chorus:
dem dey call me igwe
when i tell into the club
i dey give dem omo high tension
dem dewy call me eze
omo me i be dey king
when i step in with my own version
Random Lyrics
- dae blitz - korey/4-7 lyrics
- 1910 fruitgum company - groovy groovy lyrics
- wearethefailsafe - the ballad of mona lisa lyrics
- mira (fi) - balance lyrics
- егор летов (egor letov) - самоотвод (rejection) (aii) lyrics
- boys kissing boys - 21 de enero lyrics
- lil impactful - a nedělat haló lyrics
- 莫文蔚 (karen mok) - 戀一世的愛 (love for a life time) lyrics
- robin wilson (ii) - here i am lyrics
- sanminor & julia primus - забыть (forget) lyrics