
melody - temala lyrics lyrics
gangsta mala, mala kuti
oh oh oh
spell on me (nyewo)
melody (oh oh)
money on the phone (money)
who am i to blame? (oh)
i dey my lane (oh)
mala maintain (oh)
money and fame (money)
power pass lane? (oh)
power pass shame? (oh)
power pass pain? (oh)
anyone i do dem go hala (hala)
mala too sabi na wahala (wahala)
anyone i do dem go para (para)
mala wan go kampala
oh oh oh
spell on me (nyewo)
melody (oh oh)
oh oh oh
spell on me (nyewo)
melody (oh oh)
millions dey to make
i dey on relay (oh)
i no come play (oh)
e dey my brain (oh)
we dey orile
selling plantain (oh)
i no complain (oh)
i dey my lane (oh)
i dey wales (oh wales)
me and my kolo
me and my kolo
me and my kolo
we dey on soft (on soft oh)
i dey 100 (oh 100)
i dey on them
on them
on them
on them
mala on deck
anyone i do dem go hala (hala)
mala too sabi na wahala (wahala)
anyone i do dem go para (para)
mala wan go kampala
spell on me
oh oh oh
spell on me (nyewo)
melody (oh oh)
anyone i do dem go
mala too sabi na wa+
anyone i do dem go
mala wan go kam+
Random Lyrics
- the day you won't forget - asthelifeleavesyoureyes lyrics lyrics
- kiss (el último beso) - reykon lyrics lyrics
- city lights - willowind lyrics lyrics
- pa q preguntas¿ - chini tacchini & d3llano lyrics lyrics
- filam dekho - anurag saikia, madhubanti bagchi & shashwat dwivedi lyrics lyrics
- zach lavines sister - qayai lyrics lyrics
- tell me no lies - balensingthis lyrics lyrics
- got drank? - whiteboybartholomew lyrics lyrics
- dahlah. - kaela kovalskia lyrics lyrics
- lucid dreams - renn olympus lyrics lyrics