
mg pablo - more zeros lyrics
bridge
as you see me so me i no send e n0body
as you see me so me i dey looking for money
as you see me so me i dey grind for better days
as you see me so me am all about the pay
feeling kind of sober put my dealer on call
wetin i wan find if e no be ofor
i never even stand some dey pray make i fall
but me i no dread with e jah i concur..
chorus
more money… more zeros o
verse
wetin your eyes go see if you no gеti money
i swear your basket mouth no fit talk am finish
dеm go use you play dem go do you cunny
you go almost k!lli person if you no hold ur body
to be a man no be by pr+ck or blocos
money no be everything but get am of course
money and love dey go like garri and groundnut
if you no hold am ur side dem no go lap ur dommot…
chorus
more money… more zeros o
bridge
as you see me so me i no send e n0body
as you see me so me i dey looking for money
as you see me so me i dey grind for better days
as you see me so me am all about the pay
Random Lyrics
- vuddo - presupun lyrics
- dionne warwick - rest your love on me lyrics
- kingfishr - bet on beauty lyrics
- bradley mcfly - if i lose you now lyrics
- wrohzerkle - nothing lyrics
- mezjti, yung yreezy & 3umph - partythisdoor lyrics
- emanuel brown, cotto - one out of five lyrics
- donni (rou) - dark prince/backyard zombies lyrics
- kiarap313 - too late lyrics
- lord tanamo - china man (from montego bay) lyrics