
mg pablo - thinkin lyrics
verse 1
baby girl shey you no say me no for lie for you…
why you use me play + why you use me do boju boju…
i be oleku for you + tell me wetin me i cannot do…
listen to my heart + you go see say e dey beat for you..
i’m addicted to your smile and the sound of your voice
you the one i want + i ain’t gat no other choice
look into your eyes + girl you got me feeling lost…
girl you got me thinking…
i swear you got me thinking
my love
i swear you got me thinking
i just wanna wake up with you by my side…
you my everything you the applе of my sight o…
anywhere you dey say na thеre i go reside…
me and you na plus say dem no go fit divide…
i’m addicted to your smile and the sound of your voice
you the one i want + i ain’t gat no other choice
look into your eyes + girl you got me feeling lost…
girl you got me thinking…
i swear you got me thinking
my love
i swear you got me thinking
girl i hope say you got a n+gga thinking
girl i hope you know say you got a bad man thinking
say i no fit sleep cause you got a n+gga thinking
girl i hope you know say you got a badman thinking
Random Lyrics
- chong [hu] - szépavalódi_ lyrics
- nexz - ride the vibe lyrics
- krxuma - dearly beloved lyrics
- mario [hu] - nem e földi lyrics
- olivia penalva - feels like falling lyrics
- jeremy pope - what i gotta do? lyrics
- javzye, insi - límite [remix] lyrics
- el maron - smrt art lyrics
- the tams - standing in lyrics
- s4brina - star quality (album remaster) lyrics