milkesh - suddenly lyrics
daddy mi o bolanle
momi mi o bolanle
mi o bolanle
amon mo fe kowodele
see me on my grind today
omo ko ma se holiday
mon ma de ibi ti ma de
mon ma ko orin pelu baba emmade e e e
suddenly, my glory go cast
i will rise and shine surely everyday
suddenly, suddenly, suddenly
say you they whyne me ni
i believe in god, almighty god
i no go put my matter for their cases
many, many battles i they faces
i don′t want sorrow i won blessings
all my mistakes turn to my lessons
i no go put my matter for their cases
many, many battles i they faces
i don’t want sorrow i won blessings
all my mistakes turn to my lessons
everyone go no one to help me
after that many many shenkin
i they on my own tori temi ye mi
bi mon shey pa owo ye ajeh kole ye won
suddenly no enemies
all of my gan dey smoke canabeat
drop the beat i don′t want sh+t
pass the loud, f+ck that sh+t
suddenly, my glory go cast
i will rise and shine
surely everyday
suddenly, suddenly, suddenly
shey you they whyne me ni (shey you dey whyne me ni)
i believe in god, almighty god
i no go put my matter for their cases
many, many battles i they faces
i don’t want sorrow i won blessings
all my mistakes turn to my lessons
i no go put my matter for their cases
many many battles i they faces
i don’t want sorrow i won blessings
all my mistakes turn to my lessons
them don′t know me i won blow
i get hope i they use scope
say nah grace abi, you they use soap
that way wey i pass them won know
them don′t know me i won blow
i get hope i dey use scope
say nah grace abi, you they use soap
that way wey i pass them won know
suddenly, my glory go cast
i will rise and shine
surely everyday
suddenly, suddenly, suddenly
shey you they whyne me ni
i believe in god, almighty god
Random Lyrics
- la luz - san fernando shadow blues lyrics
- σtella - titanic lyrics
- soulja - شارلستون lyrics
- ahmed mustafayev - alp-arslan lyrics
- tribe mafia - hype me up lyrics
- she & him - wouldn't it be nice lyrics
- migliori colori - assassinati da orologi 2 lyrics
- drogoton - final thoughts lyrics
- terry g - terry g (part 2) lyrics
- rose nascimento - vitória de elias lyrics