mk tunz - o chukwu na god lyrics
mk tunz (wetin dey sup)
me i no dey run pass my lane
i gat him grace upon me
na why the strong man no fail
tell me why you still hating
dem wan do me make i fall down
dem try hold me but i stand right
na god dey do am no be man now
the boy grace strong no be china
the boy na akuzi na
taa o chukwu (na god)
the boy n’eme ofuma
o na asim o chukwu (na god)
small boy don dey turn high+class
don dey turn high+class
dem wan block
dem wan block but oluwa don set compass
don set compass
charlie me be strong man so no man fit to near canvas
u wan wear canvas
so no try do sh+t cus aboy dem go bulla your back
dem go bulla your back
dem say we jobless mana nbata fa a na ajumu ife ana aru
dem say the boy no go blow when i drop bars you go fear na
you go fear na
Random Lyrics
- sin palabras - mirate al espejo lyrics
- despina vandi - pou les lyrics
- chelsea pastel - stop asking lyrics
- cj ylanan - pangungulila lyrics
- tendon levey - all this for a kiss lyrics
- mati szert - chłód lyrics
- renata irsa - urodziła się w liściu sałaty lyrics
- reminisce - intro lyrics
- bestfriend - for grace, after a party lyrics
- sainte & miraa may - no love lyrics