mo jigger - violence lyrics
ah clear road oga
clear road
shawdy say make we meet and knack
a meet am a catch am a give am tata
ladies and gentlemen
soldier man a dey for conner
no retreat no surrender
don’t put hand on my diva
don’t put hand on my diva
she fine pass mami wata
she no get money palaver
girl for you my pretty diva
i go fight kung fu
no room for nonsense
play and you go see violence ah
no room for nonsense
play and you go see violence ah
shawdy say make we meet and knack
a meet am a catch am a give am tata
make we meet and knack
fine girl you be dangerous
i follow you go pentecost
so you see i am that serious (serious)
me a no see who go check and balance am
a go take mic and announce am
say me a fall for you period (ahh)
you are a fine girl (ahh fine girl o)
wetin be your problem (ohh problem o)
so so nonsense (ahh nonsense o)
we go fight them (ohh fight them oo)
no room for nonsense
play and you go see violence ah
no room for nonsense
play and you go see violence
shawdy say make we meet and knack
a meet am a catch am a give am tata
make we meet and knack
i meet am a catch am a give am ta
clear road
mo jigger
ladies and gentlemen
clear road charlie
clear road
shawdy say make we meet and knack
a meet am a catch am a give am tata
make we meet and knack
i meet am a catch am a give am tata
Random Lyrics
- kitties (k-pop group inspired by black swan) - hello kitty lyrics
- trxstr & cold hvnsn - sektah lyrics
- darko - i thought we were past it lyrics
- phạm duy - nước đổng trác điêu thuyền lyrics
- jimmy poindexter - gumshoe lyrics
- iamtracey - wake up lyrics
- kaytonic - i'm ready lyrics
- porch cat - crooked soul lyrics
- junior sisk & ramblers choice - the wolf is at the door lyrics
- champion jack dupree - lonely road blues lyrics