mofizzay - peace of mind lyrics
fiz
indigo
(uuuh uuh)
peace of mind na wetin i dey find
mix my liquor with juice and lime
if you no dey talk kudi you dey waste my time
man on duty i’m on my grind
make i pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n+gga dey find
pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n+gga dey find
(uuuhh uuuhh)
(uuuhh uuuhh)
chukwu ebuka obuke
avoid the fiasco lupe
you only live once better shupe
shuperu shuperu shupe
oute monami oute
like this or that what do you say
why you wanna enter my duvet
decale mama coupe
give me manna o
make i take dey gallant o
make i lowkey osama o
cos these people dey para o
raise my banner o
to the people wey matter o
as folake want to pana
otipe moti dagbana o
(uuuhh uuuhh)
(uuuhh uuuhh)
make i pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n+gga dey find
pour some liquor for the last time
call my dealer to give me some
her bambambilla calamitous whine
peace of mind a n+gga dey find
peace of mind na wetin i dey find
Random Lyrics
- aline barros - amado da minha alma (ao vivo) lyrics
- kevin - star lyrics
- cruel youth - mr. watson (take a daytrip remix) lyrics
- nuro hines - ain't nothin' lyrics
- the vatcher brothers - wind in the trees lyrics
- iann dior - disappear* lyrics
- vylet pony - no matter what 2024 lyrics
- chris jaeger - zoom lyrics
- юра аристов (yura aristov) - живчик (zhivchik) lyrics
- tavi (arg) - dieciséis lyrics