azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

monaky - cerebral lyrics

Loading...

[verse 1: monaky]
sometimes na empty head deny access
two puffs reconnect the vpn
highest bidder l’ọmọ, intellectual property ever dey function tell me
once upon a time when i dey grow person tell me

[chorus; monaky]
as you put cloth for body
make you still get intellectual property
many things for self invest
e no reach one quarter normally
as you put cloth for body
make you still get intellectual property
very chеap, na common sense
e no reach onе quarter normally

[post+chorus: monaky]
kpele kpe kpe le kpe le kpe
kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
kpele kpele kpele kpolo kpa
kpele kpele kpolo kpo lo kpo
(dey use my cerebral)

[verse 2: dessy carter]
for this my life i like to find source
others dey wey rely on wetin dem talk
i waka face where no one choose
pedicure my toes
incase say my shoe no lace
undunnn undunn (i go lie for you?)
i waka face where no one choose
pedicure my toes
incase say my shoe no lace
[chorus: monaky]
as you put cloth for body
make you still get intellectual property
many things for self invest
e no reach one quarter normally
as you put cloth for body (ah)
make you still get intellectual property
very cheap, na common sense
e no reach one quarter normally

[post+chorus: monaky]
kpele kpe kpe le kpe le kpe
kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
kpele kpele kpele kpolo kpa
kpele kpele kpolo kpo lo kpa
(dey use my cerebral)

[outro: monaky]
they call me monaky
aka (the troubadour)
(use my cerebral)
i go lie for you?
[?]
no be here i dey rush ogbono



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...