azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

monaky - favourite gurl lyrics

Loading...

[intro]
hmm, ah, hm

[verse 1]

i dey knack am loud pass agogo
the thing come dey make her dey yenk uh
umu nwanyi break, enter my cabal
them say i don use methelatum
i put through a call to apostle
come amalgamate, ’cause friends and family don gather
e be like wahala something, hm, eh
really, been balling like victor una no see me
gave her gold sing her adekunle
na clear eye no be juju
ghen, ghen, ghen, ghen, ghеn, ghen
gbedu don happen, jollof don go round
e don go ghеn, ghen, ghen, ghen, ghen, ghen

[chorus]
if na because of awele
i no dey play with that kele
i just want make we dey relate
abeg, nwanyi chere
if na because of awele
i no fit play with that kele
i just want make we dey relate
eh, nwanyi chere (eh, nwanyi chere)
[verse 2]
baddie wey dey cause trouble for stock jeans
banger for denim, slim fit or baggy
hot and smoky pass st. morris
red flag no mean say turkey dey toxic
but guyman different from papa guy
you know say we too like style
but garri no need to advertise
80 freaky, 20 gbasky all for my eyes only

[chorus]
if na because of awele
i no dey play with that kele
i just want make we dey relate
abeg, nwanyi chere
if na because of awele
i no fit play with that kele
i just want make we dey relate
eh, nwanyi chere (eh, nwanyi chere)

[outro]
[?]
lovely, lovely, lovely, rhythm



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...