mr eazi - notorious lyrics
[intro]
dindandadidindi (yeah)
gbedu yin o dindin (kw3)
i no want stress, i just want kpalansh
(it’s kelp vibes)
[verse 1]
i no want stress, i just want kpalansh, yeah, yeah
i cannot k!ll myself so make i chop my life, yeah
i dey find person daughter to spoil tonight, yeah
if anybody get erica number, make e send my side
[chorus]
i be notorious
i no dey hear word, i no dey hear word again
zagadat
i be notorious
i no dey hear word, i no dey hear word again
kw3
[verse 2]
yeah, i getti kele wey dey pray for me
and other keles wey go k!ll for me
call e badamosi make e spray for me
dem never born the baga wey go test me
i no be jesus and i don’t forgive
vegetarian but i want the beef
she want the business likey plc
skinny bobo but i be b.i.g., yeah, yeah
[chorus]
omo, i be notorious
i no dey hear word, i no dey hear word again
zagadat
i be notorious
i no dey hear word, i no dey hear word again
kw3
[bridge]
if dem no ask you, make you no mention, yeah (make you no mention)
my money plenty, no need for pension, yeah (no need for pension, yeah)
i dey blow money, na my profession, yeah
the money no dey finish, no recession
no recession
[chorus]
omo, i be notorious
i no dey hear word, i no dey hear word again
zagadat
i be notorious
i no dey hear word, i no dey hear word again
kw3
Random Lyrics
- blink-182 - see you lyrics
- padawvn - mucho amor + lyrics
- hund flow - мона лиза(mona liza) lyrics
- árbol - casi casi lyrics
- skit sony - larth lyrics
- nada topčagić & nino rešić - ako si ti normalan lyrics
- carlos simpson - gematria lyrics
- tenbkaktysa - дисс на xosi_ lyrics
- third realm - lonesome journey lyrics
- tower hill - fighting spirits lyrics