mr. fido - awolowo lyrics
[verse 1]
i go smoke that ganja until i go blind
you go know say i take ganja all the time
pass me the ganja give me brown rizzler
pass me the ganja light me up so high
take me over, over, i dey cloud so high
fly me up oh up so high
till i find myself talking with most high
some, some think say me i don mad
oh
[pre+chorus]
oh he still dey go
leave am, leave am, leave am
i think say him don enter that side
as i dey let them know wetin dey my mind
some dem take me for a fool yeah
[chorus]
awolọ (oh) awolọwọ (yeah+yeah)
a n fa’gbo lọ (ahn) lọwọ lọwọ (lọwọ, lọwọ)
aye n lọ (ate n lọ) bẹbẹ n lọ (bẹbẹ n lọ)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti koti kun siwon
me i no mind wetin dem go talk
ewe at’egbo, na the only thing i know
aye n lọ (ahn) bẹbẹ n lọ (oh oh)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti koti kun siwon
[verse 2]
thank you jah for giving us rain
abundant blessings mi a jah fi rain
blessings from a plant, eat ganja all day
puff one, two, take off my pa+pains away
oh away, yeah yeah
emi o ma le mu’gbo t’olu ba we
rara oh, i go roll my spliff my way
my way no be your way (yeah+yeah)
[chorus]
awolọ (oh) awolọwọ (yeah+yeah)
a n fa’gbo lọ (ahn) lọwọ lọwọ (lọwọ, lọwọ)
aye n lọ (ate n lọ) bẹbẹ n lọ (bẹbẹ n lọ)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti koti kun siwon
me i no mind wetin dem go talk
ewe at’egbo, na the only thing i know
aye n lọ (ahn) bẹbẹ n lọ (oh oh)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti koti kun siwon
awolọ (oh) awolọwọ (yeah+yeah)
a n fa’gbo lọ (ahn) lọwọ lọwọ (lọwọ, lọwọ)
aye n lọ (ate n lọ) bẹbẹ n lọ (bẹbẹ n lọ)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti koti kun siwon
me i no mind wetin dem go talk
ewe at’egbo, na the only thing i know
aye n lọ (ahn) bẹbẹ n lọ (oh oh)
wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ)
mo ti koti kun siwon
Random Lyrics
- moyarchive - better! lyrics
- trooylo - уєбани (fuckheads) lyrics
- g. pryor - tha warning lyrics
- jabberwocky - don't stop lyrics
- palina - культура lyrics
- osamason & twovrt - vet lyrics
- utann - evil homies lyrics
- mori briscoe - hillas lyrics
- victor tavares - a tarefa de eponine lyrics
- kaks (the talent of the forgotten island) - restart lyrics