azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mr prostar - hustle (life) lyrics

Loading...

h+llo afa afa
abeg i never chop since since morning
abeg you fit run me like 2k for your hand
abeg, get the way ebe now like this eh
i swear omo everywhere hard bro ajeh
bro abeg eh no fall my hand abeg abeg

wake up in the morning
wake up in the morning
wake up in the time
wake up in the time
say i go dey thank jah
say i go dey thank jah
for my life for my life
for the money u de bless
money u dey bless
for man for man
say i go stand gidiba
stand gidiba i go move
i go counter championstar
yeh yeh

this life yeh
tell me this life wey we dey so
n0body wan send you brother
n0body wan send you my sister
say we dey grindah (grindah)
say we dey pushing (pushing)
say we dey moving (moving)
say no dey tell me ahh
i remember those night na
i remember those years na
n0body wan send you
n0body wan send you ahh
no go look uche face oh no
no go look uche face oh no oh oh
so no dey use to dey tell me this (aah)
this na ah ah
say when i move
i dey try everyday
i dey try no oh oh
say when i move
i dey strive
i dey find all the money
on low low
they tell me no
they tell me no
i dey tell them no
no go do like that you no no

make you hustle hustle
hustle hustle
when n0body no dey for you
make you hustle hustle
hustle hustle
when the money gara gan gan
make you hustle hustle
hustle hustle
say make you no look yourself down
make you hustle hustle
hustle hustle
this life yeh
tell me this life wey we dey so
n0body wan send you brother
n0body wan send you my sister
say we dey grindah (grindah)
say we dey pushing (pushing)
say we dey moving (moving)
say no dey tell me ahh

prostar na na



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...