muno - her yo! lyrics
[intro]
her yo
her yo
her yo
lowkey
her yo
low, low, low key
lelelele
[verse 1]
this your body na ginger
i dey reason the thing wey you carry dey scatter for my head o
i go release the trigger (trigger, eh)
baby no let this thing wey dey rise for my body dey rotate o
[pre+chorus]
but if you hesitate (eh+eh+eh)
i go calculate (eh+eh+eh)
baby no dull, no dey let this feeling go to waste (eh+eh+еh)
my body dey vibrate (eh+eh+еh)
wetin you dey wait (eh+eh+eh)
whether you like it or not, see i’m going to be your date o
[chorus]
baby lowkey (low+lowkey)
her yo
e dey do me like jazz o
her yo
mo ni bami lowkey (low+lowkey)
her yo
girl e dey do me like jazz o
[verse 2]
baby, why all these things just dey linger? eh
and if you dey my team i go be your winger, eh
if you promise to be my belinda, eh
i’ma put on a ring on your finger, eh+eh
[pre+chorus]
but if you hesitate (eh+eh+eh)
i go calculate (eh+eh+eh)
baby no dull, no dey let this feeling go to waste (eh+eh+eh)
my body dey vibrate (eh+eh+eh)
wetin you dey wait (eh+eh+eh)
whether you like it or not, me go be your date o
[chorus]
(baby)
baby lowkey (low+lowkey)
her yo
e dey do me like jazz o
her yo
mo ni bami lowkey (low+lowkey)
her yo
girl e dey do me like jazz o
her yo
[bridge]
see the thing just dey bounce like felele
and the fender to bumper na helele
if i rock you, i go take am jejeje
take am jejeje, take am jejeje
see the thing just dey bounce like felele
and the fender to bumper na helele
if i rock you, i go take am jejeje
take am jejeje, take am jejeje
[pre+chorus]
but if you hesitate (eh+eh+eh)
i go calculate (eh+eh+eh)
baby no dull, no dey let this feeling go to waste (eh+eh+eh)
my body dey vibrate (eh+eh+eh)
wetin you dey wait (eh+eh+eh)
whether you like it or not, me go be your date o
[chorus]
(baby)
baby lowkey (baby, baby, lowkey)
her yo
e dey do me like jazz o
her yo
mo ni bami lowkey (lowkey, lowkey, lowkey)
her yo
girl e dey do me like jazz o (like jazz o)
her yo (like jazz o)
[chorus]
baby lowkey (low+lowkey)
her yo
e dey do me like jazz o
her yo
mo ni bami lowkey (low, low+lowkey)
her yo
girl e dey do me like jazz o
her yo
[outro]
(her yo oh+oh, her yo oh+oh, her yo oh)
her yo
(her yo oh+oh, her yo oh+oh, her yo oh)
her yo
(her yo oh+oh, her yo oh+oh, her yo oh)
her yo
(her yo oh+oh, her yo oh+oh, her yo oh)
her yo
rudeboy!
Random Lyrics
- mitchell tenpenny - demon or ghost lyrics
- meeko - acharné lyrics
- ooidet - смотрю - вижу lyrics
- tarkan - her şey fani (mahmut orhan remix) lyrics
- punching bag - vertical lyrics
- yourtwizzy - мой вайб (my vibe) lyrics
- slaves of the feeling - nutcracker lyrics
- asake - ligali lyrics
- young gleason - kickstyle freestyle lyrics
- toddler fun learning - pat a cake lyrics