muyeez - matter lyrics
[intro]
i’m muyeez
mhmm+mhmm+mhmm+mhmm
ra+ra+ra+ra+ra+ra+ra
(mu+mur+murderer)
oh oh oh ah (woo)
yeah
[verse 1]
i be this small boy wey dey strive for the market
emi omo oja
many better things dem know dem dey blind me
but e no matter
this my life i no want palava
emi o le bawon ja
only me know where me want to go
so me i go pack my bags
so me say
[chorus]
ça va vele
oh oh, ça va vele
n0body fit to help you
oh my n+gga, unavaila+
oh oh, ça va vele
oh oh oh, ça va vele
n0body fit to help you
my n+gga, unavaila+
oh
[verse 2]
i just dey watch all the stories, them wanna put me in their shoes
but thеir shoes no fit size me
so i run my things and cool
attitudе matters a lot
so me i dey run my cruise
and i know all the stress i dey put on, yeah
n0body fit to console me
if no for the god n0body holy, ah
so i go do my things, won ma le+le+le, won le bami
n0body fit console me
’cause for the ground n0body holy
dem go le+le+le, won ma le, won le bami, yeah
[chorus]
ça va vele
oh oh oh oh, ça va vele
n0body fit to help you
oh my n+gga, unavaila+
oh oh, ça va vele
oh oh oh oh, ça va vele eh
n0body fit to help you
my n+gga, unavaila+
oh
[outro]
ça va vele
ça va vele
n0body fit to help you
my n+gga, unavaila+
Random Lyrics
- november group - put your back to it lyrics
- el último vecino - el último día lyrics
- bizofaus - reckless lyrics
- chelsea wolfe & boy harsher - house of self-undoing (boy harsher remix) lyrics
- labi siffre - seasons come, seasons go lyrics
- bru-c - l.i.t.s lyrics
- randy newman - rollin' (2016) lyrics
- la rumeur - a balles réelles lyrics
- zsg - sang froid lyrics
- lawrence hart - just belong lyrics