azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mxna - palmwine express lyrics

Loading...

[chorus:]
slippery, excuse me
pushing p like a pregnant woman in delivery
n+ggas can’t f+ck with me, i’m scoping everyone’s vicinity
bird’s eye view
beast of the game, no be mere title
pull up and slaughter, all the fathers better hide their daughters
on a good day, we go tender palava
ganja, roll am, puff am, pass am
ten toes down on the field like diego costa
bunk wey men been gather dey smoke, olokpa don burst am
tell that bro wey dey run him mouth say the cap go cost am
life nor be bollywood feem, no be hindi fiction
mxnachi what did you put in your stew?

[verse 1:]
say na hidden mixture
na the herbal mixture been dey gimme wisdom
step on the scene their defense a na
what is the time, say na half past knacks
nwanne watch ya chinua achebe
puff and pass no be seredebe
since the day when dem born me aromashina
akan nchawa
hustle non stop, que sera sera
obi nememu sara sara
kanyamata
casamatofia casablanca
onomatopoeia, letting it go like fa fa
won’t let violation slide, any how e be, we go dapada
say na jangulova when i swing from the right like jeremy frimpong
don perringon for the girl dey sing song
real life demon elastic waist like chin gum
belly dancer with the wickedest wine
anyhow she want am, giving her sha
headmaster gorimapa
she can’t get enough, oya sarewagba
she dey f+ck me like say she be mamiwater
when i put in the tip, it was+
[chorus:]
slippery, excuse me
pushing p like a pregnant woman in delivery
n+ggas can’t f+ck with me, i’m scoping everyone’s vicinity
bird’s eye view
beast of the game, no be mere title
pull up and slaughter, all the fathers better hide their daughters
on a good day, we go tender palava
ganja, roll am, puff am, pass am
ten toes down on the field like diego costa
bunk wey men been gather dey smoke, olokpa don burst am
tell that bro wey dey run him mouth say the cap go cost am
life nor be bollywood feem, no be hindi fiction
mxnachi what did you put in your stew

[verse 2:]
they’re asking for tactics but me i’m just here for the youth
whether na clean shave abi na hairy p+ssy, i go chook head, notorious oyenusi
dorobucci, onyekuzi
teach me how to work that hmm
pum pum fat, and the backside hmm
bae can you add me on snap hmm
fine girl, make you no dey do fine boy like this
turn my light to green, photosynthesis
can’t sleep on me like buju benson, you go learn lesson
dem no dey tell person
giving y’all a blast from the past like smith and wesson
set awon vandal savage
i been here since the time of the ancestors
you wan gimme format but i sabi that pattern
the fear of the game is the beginning of wisdom egwuregwu siri ike!
anywhere the gang dey me i dey, motion boyz you know say we no dey play
dressed to k!ll you go think say na fashion parade
(no be fashion parade oh)
dressed to k!ll you go think say na fashion parade
[chorus:]
slippery, excuse me
pushing p like a pregnant woman in delivery
n+ggas can’t f+ck with me, i’m scoping everyone’s vicinity
bird’s eye view
beast of the game, no be mere title
pull up and slaughter, all the fathers better hide their daughters
on a good day, we go tender palava
ganja, roll am, puff am, pass am
ten toes down on the field like diego costa
bunk wey men been gather dey smoke, olokpa don burst am
tell that bro wey dey run him mouth say the cap go cost am
life nor be bollywood feem, no be hindi fiction
mxnachi what did you put in your stew?



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...