
mykel billionz - shut down ( the money ) lyrics
you cannot come here broke and expect me to be your sugar mama
where is your success
what i am looking for right now is someone who will treat me like a queen that i am
women should be spoilt
the singing god noni
i be young boy with his grace
that hustler wey dey pray make he no see disgrace
make he no put to shame
on my journey to fame
make me no start to complain
make i no labour in vain
make i no fail my race
cus i want to be a bad commando for my area
i want to stand ten toes from nigeria
makе i go overseas go southafrica
and i
always want to be thеir choice of criteria
i want to be their cure for malaria
baba god will you answer my prayers
when we not get the money o
friends and families dem come but dem run away
when we get the money o
e get that fine gurl we been chilling with all of da day
na we dey travel for lockdown
tell your gurl say she fit shutdown
who god has blessed with a long life
tell no man is fit to shut it down aah
now i touch down in la hule hule hule
and i pop some champagne hule hule hule
i am the one they wanting all of the time they plan them
man now hunting one at a time i catch them
she is loving boy wey got the vibes em
man now on it spot one on their top ten
cus i want to be a bad commando for my area
i want to stand ten toes from nigeria
make i go overseas go southafrica
and i
always want to be their choice of criteria
i want to be their cure for malaria
baba god will you answer my prayers
when we not get the money o
friends and families dem come but dem run away
when we get the money o
e get that fine gurl we been chilling with all of da day
na we dey travel for lockdown
tell your gurl say she fit shutdown
who god has blessed with a long life
tell no man is fit to shut it down aah
dove mixing
Random Lyrics
- jack (nld) - hooptie lyrics
- ashley breathe - iz u (n ur homie fucking?) lyrics
- velatine - till death we do art lyrics
- c.i.a. (rou) - sătui de probleme lyrics
- عصام صاصا - kalb et7ada sedo - كلب اتحدي سيدو - essam sasa lyrics
- lil toonk - fast car stolen glocks lyrics
- quertten - alyx! lyrics
- r4kkz! - 4ll nit3 lyrics
- kayrose68 - fear the crown lyrics
- polly potato - gtfo lyrics