azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

magnito feat. patoranking – as i get money ehn lyrics

Loading...

as i get money ehn
i con start to enjoy
i open my company all my village people na him i employ

everybody wey know me before con dey call me oga bon boy
i marry my girlfriend e no reach two weeks na him she born boy
as i get money ehn
i sign big footballer
i sign mickel obi
i no ask am how much
i paid him in dollars
there is nothing money cannot do i made merci goalkeeper for gunners
if i write exam i no dey border again
i don’t care if i come last
as i get money ehn
i call my landlord
i tell am to tell me the cost of him properties just in one word
my broda panto
as i get my own money i begin to diet
i want to become the next mertusela
am not ready to die yet
a hundred and fifty years is not too much and that is my target
raba eh raba raba eh
as i get money ehn
i start to import
all the ugly girls wey dey lekki phase one i start to export



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...