azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

marv o†m – omo bendel lyrics

Loading...

intro
yh yh
omo bendel !
yo famous how we gon do this one
marv on the mic !!

verse 1
omo bendel no dey fall hand
tell ngozi make she come dance
no dey tell me say you get plans
shey na one dance make she come down oshey
skip to the club boo
convoy when we come through
oya clear road make we enter
10 bottles for the squad yes sir
finna get waved, ain’t sipping light
henny talk got me feeling right
tonight your girl’s my boo
because boyfriend na just t-tle
when the henny don dey your system
oga 10 more for the miss dem
in my section no questions
just put it on the tab…chairman !!!

pre-hook
(bobson)
i be trapping trapping on a low
all the girls they already know
all the girls wey dey carry front
all the girls wey carry hmmm

omo bendel……omo bendel
why you come dey form
make you hop into the benz girl

(marv o†m)
omo bendel no dey fall hand
tell ngozi make she come dance
warri boy no dey carry last
shey na money gan na we carry p-ss

omo bendel no dey fall hand
tell ngozi make she come dance
warri boy no dey carry last
south south na we get ground gan

chorus
omo bendel !
omo bendel !
omo bendel feeling like i’m denzel
lagos down to london my n-gg- no be airtel

verse 2
hold it ….oshey bring it back
with a bad bih, tell her gimme dat
she be too long but that -ss phat
she be doing the most on my snapchat
i just tell fash joor
no dey form for the cam joor
one time make she hop in the whip
sloppy toppy and i’m ready to dip
i be vibing with my n-gg-s stacking up the jigga
got a couple girls 8 with the figure
sipping on the liquor grey goose
down a couple shots and she stay loose
like all my girls looking cocoa
dip to 57 with the bros yo!
finna get waved she don’t get saved
she be sipping on it like a froyo

pre-hook
(bobson)
i be trapping trapping on a low
all the girls they already know
all the girls wey dey carry front
all the girls wey carry hmmm

omo bendel……omo bendel
why you come dey form
make you hop into the benz girl

(marv o†m)
omo bendel no dey fall hand
tell ngozi make she come dance
warri boy no dey carry last
shey na money gan na we carry p-ss

omo bendel no dey fall hand
tell ngozi make she come dance
warri boy no dey carry last
south south na we get ground gan

chorus (2x)
omo bendel !
omo bendel !
omo bendel feeling like i’m denzel
lagos down to london my n-gg- no be airtel



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...