azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nahtay - kontest lyrics

Loading...

chacharakacha
chacharakacha
chacharakacha

call me make i tingo you
come make chewing gum you
call me make i tingo you
come make chewing gum you

make i run this thing first
pikin sef don begin open chest
pikin sef wan dey form the biggest
but these men wan first me come first

i no fit carry last, e no go work
person wey no get work e don dey form
person wey no go dey work e no go chop
na so person pikin come dey carry gun

i no fit carry last, e no go work
person wey no get work e don dеy form
person wey no go dey work е no go chop
na so person pikin come dey carry gun

these boys wan first me come first
make somebody go tell them i dey win the kontest
these boys wan first me come first
i no fit jump up and down, come lose the kontest

i no fit jump up and down, come dey lose the kontest

make them serve me something for my dinner now
i go chop anything for my dinner now
give me the german juice like madrina now
n0body can step up to my ginger now
oya, make i stand like a pillar now
them no know say this boy don be winner now
bring everything down like caterpillar now
them dey feel me from jos to katsina now

oya, salute the baba, na me the girls dem like to call dada
no be say i get raba, but when i drop the gbedu, the place e scatter

salute the baba, oya dobale, salute the baba
comot your dada, oya dobale, salute the baba
salute the baba, oya dobale, salute the baba
comot your dada, oya dobale, salute the baba

make them serve me something for my dinner now
i go chop anything for my dinner now
give me the german juice like madrina now
n0body can step up to my ginger now
oya, make i stand like a pillar now
them no know say this boy don be winner now
bring everything down like caterpillar now
them dey feel me from jos to katsina now

these boys wan first me come first
make somebody go tell them i dey win the kontest
these boys wan first me come first
i no fit jump up and down, come lose the kontest
these boys wan first me come first
make somebody go tell them i dey win the kontest
these boys wan first me come first
make somebody go tell them i dey win the kontest
these boys wan first me come first
make somebody go tell them i dey win the kontest
these boys wan first me come first
i no fit jump up and down, come dey lose the kontest

Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...