nexto efughi - go outside lyrics
i no, i no dey
i no go outside today
i no dey go anywhere today
i dey for house, i no go spend wetin i no get
wan rope motiku moreke
you no dey see wetin dollar dey talk for market
i no dey go anywhere
if you see me, no be me dey for be eh eh
i no go outside today
you wan go outside
i just go outside
outside e too cost, e too cost, e too cost
small thing dem don debit me
small thing dem don debit me
i no go outside today
ayaya hit it
get up get up
i no go outside today
dem no dеy answer some kind greeting
small how are you, you don bill mе
make una let the poor breathe
lonely at the top and so greedy
the poor go start to chop the rich
dem go chop the rich
you tell scammer to stop jibiti
when country hard like concrete
fake smile, na everybody dey wear am
packaging, na everybody dey sell am
the cassette, na everybody dey hear am
e don set, now everybody dey bear am
i want to say how far i don dey fear
i want to go outside, how much is fuel
i no go outside today
you wan go outside
i just go outside
outside e too cost, e too cost, e too cost
small thing dem don debit me
small thing dem don debit me
i no go outside today
you wan go outside
i just go outside
outside e too cost, e too cost, e too cost
small thing dem don debit me
small thing dem don debit me
i no go outside today
Random Lyrics
- lola blanc - alchemy lyrics
- hafdís huld - bedtime lyrics
- piper connolly - welcome back girl (hi5 remix) lyrics
- ryan charles & tyler halverson - pearl snaps and wild rags lyrics
- ruben slikk - stylish lyrics
- big g - when the party ball drops lyrics
- jubilant sykes - love in vain lyrics
- maho g - haüd lyrics
- the golden age of tv - caught in doors lyrics
- igo (fra) - cuir de reptile lyrics