neyoog - prière lyrics
chorus
early momo early momo
i pray to god early momo
early momo early momo
i say my fears early momo
early momo early momo
i draft my plans early momo
early momo early momo
verse 1
early momo na for god to decide
wetin i go do for the rest of of my life
i believe in this thing wey dem call make we hustle hard
even when i dey place of work omo
i still dey smile
no matter wetin them do me omo
i no go frown my face to my customier
i go tell them make them feel me make them feel my vibe
no be everything wey worry me the world must to know about
that why i say to god i say my prayer
chorus
early momo early early early momo
i pray to god early momo
early momo early momo
i say my prayers early momo
early momo early momo
i pray to god early momo
early momo early momo
i say my prayers early momo
verse 2
yeh yeh yeh
who dey who dey
who dey who dey who dey who dey who dey
sweetie pass my past
i tell god about my plans
people wey see me wey dey fight
i tell them say no be time for that
sin to god i say ba baba loke give me power
these things are not for me
lagos traffic don too hold me down
hook
early momo i say my prayers
early momo i pray to jah early momo
chorus
early momo early momo i say my prayers early momo
early momo early momo i pray to jah early momo
early momo early momo i say my prayers early momo
early momo early momo i pray to jah early momo
verse 3
no be only me get the problems of the world
give me one turkey make i chop first
if i still feel sad i go meet my doctor
na me neyoo na me neyoog ang
early momo
Random Lyrics
- kw - e.m.p. lyrics
- zara moana - everyday is a holiday lyrics
- roland helfer - busen bei de knie lyrics
- jteazy - bump! lyrics
- blastoyz, reality test & unsecret - end of the end lyrics
- percee p - no time for jokes (remix) lyrics
- siriusxm the highway - hot 30 weekend countdown (10/29/2022) lyrics
- 松浦亜弥 (aya matsuura) - ダブル レインボウ (double rainbow) lyrics
- milkblood - water me down lyrics
- viirusj - truthseeker (ft. cxntremember) lyrics