nneka - v.i.p. lyrics
i see they torture me so
i see they break my heart
i see they do the thing wey you do me, they do me
i see they take rape my pride and dignity away
i see they make me dey suffer
i see they make me dey suffer
you never tell me say you no know wetin you dey do me
you never tell me say you no know wetin you dey do me
you dey kill, you dey steal, you dey fight, dey betray, you dey lie, you dey kill
dey make my pikin? dey suffer
you dey make poor man dey suffer head, suffer head
while the rich man dey (??)
you never tell me say you no know wetin you dey do me
you never tell me say you no know wetin you dey do me
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
yeah, yeah
i see they torture me so
i see they break my heart
i see they do the thing wey you do me, they do me
i see they take rape my pride and dignity away
i see they make me dey swet soo
i see they make me dey swet soo
i see they make me dey suffer
i see they make me dey suffe
you never tell me say you no know wetin you dey do me (2x)
you dey rape my heart
you dey rape my heart
you dey rape my heart
you dey take my soul away
you make pekinin suffer
you make africanian suffer
you make nigerian suffer
you make africanian suffer
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
hey
you dat take
you dey rape my heart
you dey rape my heart
you dey take my soul away
you make pekinin suffer
you make africanian suffer
you make nigerian suffer
you make africanian suffer
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
vagabond in power
you dey rape my heart (
you dey rape my heart
take, take, take, take my soul away
no, no, no, no, no, no… eyes
no, no, no, no, no, no for broken promises
your lies
your lies
your lies
your lies
your misleading
your misleading
your misleading
hey hey
Random Lyrics
- bodeans - do what you want lyrics
- disney - the tiki tiki tiki room lyrics
- placebo - evalia lyrics
- boy - little numbers lyrics
- jacques brel - les vieux lyrics
- frank mccomb - listen to your heart lyrics
- 009 sound system - shine on lyrics
- easy star all stars - until that day lyrics
- patra - queen of the pack (album version) lyrics
- youssou ndour - don't look back lyrics