
nocktheproducer & vincy - yeye love lyrics
[intro]
uhh uhh
uhh uhh
[verse 1]
no dey use my feelings dey play o
oh my bèbè
make i take you ,we fly to southe
oh my lade, parle français
non bébé, elle m’appelle
my bebe come right here
cos me i go nowhere oh
[pre+chorus]
love me now i’m here
no do me yeye
when i scratch my bear bear
na u dey my head
you give me reason to fear
the love dey fear fear
somеtimes you act like you care
my bébé, ralеntis
[chorus]
yeye love
me i no want o
fear fear love o
comot for my front o
yeye love
me i no want o
play play love o
no be by force
[verse 2]
anything i fit to do for my bae omahlicha
she give me love wey shak my brain
girl i fit sell my liver
give me peace of mind
na love i seek and find
as dey say love is blind
i no wan loose my mind oh
[pre+chorus]
love me now i’m here
no do me yeye
when i scratch my bear bear
na u dey my head
you give me reason to fear
the love dey fear fear
sometimes you act like you care
my bébé, ralentis
[chorus]
yeye love
me i no want o
fear fear love o
comot for my front o
yeye love
me i no want o
play play love o
no be by force ohh
Random Lyrics
- hxiley - the forest (demo) lyrics
- juanka lyrics lyrics
- walrus (jpn) - drab lyrics
- nosqtyy - сон lyrics
- 14ix & nillyxmilly - supercalifragilisticexpialidocious lyrics
- samling - pappa lyrics
- altera forma - freidism lyrics
- marseeya - tranquility lyrics
- nikowoodyear - problem interlude .! lyrics
- nico roberts & nfl - super bowl lx halftime show lyrics