nú baby - masta jam lyrics
over sabi dey k!ll person
i no dey lie
i hope you dey learn lesson
so bobo shine your eye
mo jaiye till 6:30
because i know my time
i hope you go learn lesson
over sabi dey k!ll person
ko to ye won o
mo rin tan o
e si ma riran wo
e si ma se’danwo
ko to ye wan o ye
mo salo o
e si ma riran wo
e si fe se’danwo
la la illai
i talk am like that, i tell you my mind
la la illai
and if i dey lie, you cut my eye
la la illai
i tell you my mind, i tell you my mind
i know what i like
won se’danwo
mo tin na’wo
won se loading
what i don’t do
no be zobo
thought i told you
wan ja lingo, ni toronto
ni taraba, wan ja wire
masta masta, give dem lamba
ask about me, askamanya
ko to ye won o
mo rin tan o
e si ma riran wo
e si ma se’danwo
ko to ye wan o ye
mo salo o
e si ma riran wo
e si fe se’danwo
la la illai
i talk am like that, i tell you my mind
la la illai
and if i dey lie, you cut my eye
la la illai
i tell you my mind, i tell you my mind
i know what i like
wololo wololo wololo…
Random Lyrics
- milk daddy - raise the project lyrics
- bbg steppaa - don't spin da shiest lyrics
- نيللي مقدسي - dose 3ali - دوز عالي - nelly makdessy lyrics
- woqstar - jumping lyrics
- layth - unconditional favors lyrics
- yrsci - ik im crazy, plz come back lyrics
- neurobox - pacifiers & pretzels lyrics
- shine - hazy lyrics
- balloons (jpn) - last front lyrics
- seafood sam - lynn's lullaby (interlude) lyrics