azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

nvmero – don’t play lyrics

Loading...

dey call me nvmero
dey call me nvmero

murderrr them

oh baby o fe pami
hennessy full my party
the way you move your body
kini ye gan beri

oh baby o fe pami
hennessy full my party
the way you move your body
kini ye gan beri

don’t play, don’t play
cuz if you play you go learn the hard way
that game, that game
cuz if you game you go know say i game
don’t play, don’t play
cuz if you play you go learn the hard way
that game, that game
cuz if you game you go know say i game

why you no tell me
why you come dey play me
criticize me, disappoint me
all your friеnds don dey boo me
but dem no know say
i bе bad guy
take your bag through the window
ojikokoro no match oshapropro
and oshapropro no fit dey with ojikokoro
wetin i do to you wey make you go dey kpologo
kpologo

oh baby o fe pami
hennessy full my party
the way you move your body
kini ye gan beri

oh baby o fe pami
hennessy full my party
the way you move your body
kini ye gan beri

don’t play, don’t play
cuz if you play you go learn the hard way
that game, that game
cuz if you game you go know say i game
don’t play, don’t play
cuz if you play you go learn the hard way
that game, that game
cuz if you game you go know say i game

ma fi mi sére
jekin fowo ba è sére
(jekin fowo ba è sére)
maa fi mi sére
jekin fowo ba é sére
(jekin fowo ba è sére)
mo ready lati fowo ba è sére
sére ére
don’t play don’t play



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...