
octoba 7ven - alakori. lyrics
you go vote for them them go call you
alakori
you go work for free them go call you
alakori
you go beg for food them go call you
alakori
you go live your life them go call you
alakori alakori alakori
you go vote for them them go call you
alakori
you go work for free them go call you
alakori
you go beg for food them go call you
alakori
you go live your life them go call you
alakori alakori alakori
uh uh uh uh uh uh uh
uh uh uh uh uh uh uh uh
uh uh uh uh uh uh uh
uh uh uh uh uh uh uh uh
when them start
them been lie say them go work for you
2 4 7 them been promise you heaven
time don change na their new talk level
because you give them chance
them don turn you to mumu
them k!ll my papa
and them k!ll my mama o
they lock my brother
and they rape my sister o
them rob my brethren
and they beat my neighbor
them turn to big snake wey the swallow money
e don tey
e don tey
dem dey do any how
do any how
e don tey
e don tey
dem dey do any how
do any how
e don tey
e don tey
e don tey
dem dey do any how
e don tey
e don tey
dem dey do any how
do any how
uh uh uh + uh uh uh uh
uh uh uh + uh uh uh uh uh
uh uh uh + uh uh uh uh
uh uh uh + uh uh uh uh uh
them k!ll my papa
and them k!ll my mama o
they lock my brother
and they rape my sister o
them rob my brethren
and they beat my neighbor
them turn to big snake wey the swallow money
you go vote for them them go call you
alakori
you go work for free them go call you
alakori
you go beg for food them go call you
alakori
you go live your life them go call you
alakori alakori alakori
you go vote for them them go call you
alakori
you go work for free them go call you
alakori
you go beg for food them go call you
alakori
you go live your life them go call you
alakori alakori alakori
alakori
alakori
alakori
alakori alakori alakori
alakori
alakori
alakori
alakori alakori alakori
Random Lyrics
- jean-jacques debout - si tu reviens, viens lyrics
- paul kelly - beat of your heart lyrics
- v:rgo - cak cak lyrics
- paul kelly - curly red lyrics
- suiramflow - needles tracksuit lyrics
- watch out records (wor) - ari lennox freestyle lyrics
- harpa cristã - terra de jesus lyrics
- paul kelly and the dots - touchy babe lyrics
- nav - tic toc lyrics
- lexa (ru music) - мне нужно верить (live) (i need a believe) lyrics