ofego - hardly lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
just cause of what
you did
to me
just cause of what
you did
to me
you use my trust
take roll dice
i been think say
you dey nice
just like 9ice
gongo aso
i hear from my instinct
how you be
i no listen
i no listen
na god save me say
e no too late
when i find out
but
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
just causе of what
you did
to me
just cause of what
you did
to me
if i rеminisce
i go nearly hiss
it went like a movie
if no be say
i be staunch man
na so i for finish
but god no go fit
allow him pikin
suffer wetin
he nor know
because of you
i hardly
hardly
trust people
now
ofego
o to the f to the e to the g to the o
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
just cause of what
you did
to me
Random Lyrics
- highway - im comin back lyrics
- 3elfharm - крик моей ебаной души (tcomfs) lyrics
- эндшпиль (endspiel) - моя мама (my mom) lyrics
- enter star wolf! - growing up! lyrics
- alien airforce - you won't get your paradise lyrics
- oleko - numer jeden freestyle lyrics
- ro danishei - wicked baby lyrics
- павшее небо (pavshee nebo) - засыпай (go to sleep) lyrics
- ame +betka - #шалава lyrics
- ale (ce) - virgola lyrics