ofego - question for you lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
which kind leaders we get
which kind leaders we get
question
for you and me
question
for you and me
is a question
you can answer it now
or answer it later
when dem dey come
we discuss
how e go be
but as dem enter
the story change
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
which kind leaders we get
which kind leaders we get
question
for you and me
question
for you and me
i nor know why
is so hard to do
what you said
when you were
campaigning
you said you
make things change
but as you got in
you changed your
mind
instead of building
the nation
you started building
your tummy
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
ofego
o to the f to the e to the g to the o
Random Lyrics
- lunatycy martwej dyskoteki - w innym życiu lyrics
- stay flee get lizzy, lancey foux & sl - simple lyrics
- statl, venya life - купил дед (bought grandfather) lyrics
- ángela aguilar - amiga mía lyrics
- savage project - no rules lyrics
- massage (band) - made of woods lyrics
- luz azul - cristal oscuro lyrics
- lil sanepid - bonzo lyrics
- bigbabygucci - hangin with the trees lyrics
- natetaylorr - is it me ? lyrics