ofego - shakara no dey pay lyrics
shakara no dey pay lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
person wan help your life
you dey form don
person wan put hand for your matter
you dey form o.b.o
when that door close
another fit no open
na then you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
no dey broadcast wetin you no be
you fit dey block your helper
no live life wey you can’t afford
cause it can hook you
when e hook you
you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
Random Lyrics
- bonjour tristesse (dsbm) - like the scythe in the ripened field lyrics
- 方大同 (khalil fong) - 夢蝴蝶 (meng hu die) lyrics
- generál gavril - nerozumí lyrics
- idk hooiam - butter lyrics
- white jam - 童貞ヒーロー (doutei hero) lyrics
- lvincix - the way we living lyrics
- алекша нович (aleksha novich) - лика (lika) lyrics
- nashley - perdermi di nuovo lyrics
- psykup - sun is the limit lyrics
- richard swift - beautifulheart lyrics