azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

oloro - true life story lyrics

Loading...

intro:
this one na my life story
oh yeah
ohhhhhhh yeah

verse 1:
this kind of life wey i dey live
na only me know where e dey pain me
cus n0body want hear the side of your story
if you know make this money
i don cut off many people
cus i no want distraction
i no want know who travel go london
i no fit seke because life na turn by turn
holy father
jah jehovah
give me blessings
make my time no go pass
enemies yi mi ka bii ti rollercoaster
they want make i fall down like yo+yo bitters
i don try many visa
to go canada
i don borrow loan
make i go malaysia
shey lo da mi pa da
mo ya turn into spammer
i just dey bomb dey go go go
this one na my life story
na true life story
this one na my life story
yeah
hook 1:
ibi ti mo ma de laye mi
mo ma de be o
ton ba ni ki n ma de be
ori lo ma ba won ja o
mo sare were mo ya gbe agbelebu mi
i no getti supporter o
na god be my manager
yeah
lo mo o
ori lomo o
wetin i go do wey i go rona o
hustle everyday for the paper o
paper o

verse 2:
i don see many things
like a cctv
different statistics
like i dey do mathematics
i get debit alert
cus bukata plenty
different challenges
so i dey smoke anything
ain’t n0body see me
when i no get shishi
back in the days when the pretty ladies no dey feel me
always all night always looking for a cc
mo ti freestyle lori titi
for so many city
them see my playlist but still n0body feel me
i just wanna be a celebrity
hook 1:
ibi ti mo ma de laye mi
mo ma de be o
ton ba ni ki n ma de be o
ori lo ma ba won ja yeah
mo sare were mo ya gbe agbelebu mi
i no getti supporter o
na god be my manager
yeah

holy father
jah jehovah
give me blessings
make my time no go pass
enemies yi mi ka bii ti rollercoaster
they want make i fall down like yo+yo bitters
i don try many visa
to go canada
i don borrow loan
make i go malaysia
shey lo da mi pa da
mo ya turn into spammer
i just dey bomb dey go go go
this one na my life story
na true life story
this one na my life story
yeah
ibi ti mo ma de laye mi
mo ma de be o
ton ba ni ki n ma de be o
ori lo ma ba won ja yeah
mo sare were mo ya gbe agbelebu mi
i no getti supporter o
na god be my manager
yeah
lo mo o
ori lomo o
wetin i go do wey i go rona o
hustle everyday for the paper o
paper o



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...