oluwasemiire - equanimity lyrics
uh uh
it′s shemzii
hmm
hmm
na me be the boy wey dey cause commotion
i’m calm like ocean, i′m sweet like potion
no dey whine me, abi you dey reason the motion
i let the money talk, i don’t need no promotion
i’m never loud, best believe i′m blending my plan
i live that soft life, my brain sharp, i′m really a 10
see if grace be the plug, i’m connected like a cord
well of course, i be don
emi gan gan ni idan
soft commotion, steady vibration
i dey run my lane with no explanation
life na rotation
i choose direction,them dey find formula
i be equation
aye
boys go dey shout but i move strategic
i dey chop goals, dem dey count statistic
the pressure doesn′t matter when your vibe’s authentic
na cruise, na peace, i dey play ballistic
i fit turn pain to another hit song
we go laugh, we go flex, we go vibe till dawn
na my groove, na my law, no be ping+pong
even when i fall, i dey land like king kong
yeah
it′s shemzii
Random Lyrics
- heelflip - i hate it lyrics
- rijck - sexy fish lyrics
- wint - witcha lyrics
- hatefighthate - any last words lyrics
- forest (la/chicago) - heavy water (dup?) lyrics
- vloneperc & zxkuwkek - fear lyrics
- maybe not safe - loser lyrics
- jessejaymz - comeback with a twist lyrics
- juderocks - outta my mind lyrics
- ashfayan - khali galiyan lyrics