
olywizzy - doings lyrics
[verse 1]
steady getting more money like baba wande woni mo tu tide
pelu mad vibes wey dey make a man craize
sheboluwa loshe
[re+frain]
ama shut dem down like olokimuwa doings
hypocrite steady hating dey no believe
till i shut down am f+ck with dema feelings
omo like godzilla ama screw dem down
[chorus]
bololo bololo me i no be bororo
omo oloja oya jo be okotoò
shamayanyan to them haters wey dey jonez
as he dey go i go tell you you go know (2x)
[verse 2]
oya mayewuu oya mayewuu
on a low i dey mezebu
omo for this beat i go injure you
tell me to my face n+gga what you gonna do
ote ori sii o fi ori koo
i geti men dem wey dey para on a low
we carry jigga inside motor shey you noo
any soccer wey gbes he go choke
[pre+chorus]
even if am 24 i swear this n+gga no fit fall i say dis n+gga no fit (kole jaboo hey oladimeji ole jabo o hmm) (2x)
[re+frain]
ama shut dem down like olokimuwa doings
hypocrite steady hating dey no believe
till i shut down am f+ck with dema feelings
omo like godzilla ama screw dem down. (2x)
[chorus]
bololo bololo me i no be bororo
omo oloja oya jo be okotoò
shamayanyan to them haters wey dey jonez
as he dey go i go tell you you go know (2x)
Random Lyrics
- dollbreaker - paint chips under my eyelids lyrics
- yukimura (rus) - убей меня нежно lyrics
- j willy the new - avocuh lyrics
- julia mestre - sonhos & ilusões lyrics
- luiza lian - desabriga lyrics
- huey “piano” smith and the clowns - don’t you know yockomo lyrics
- niouport - ü nö crÿ lyrics
- ewshem - keep it up lyrics
- yung asti - sexet lyrics
- katy carr - flower shark lyrics